BBC News, Pidgin - Home
Top Tori
'I send my children to go farm go harvest rice, but dem die for water' - Mother of Sokoto boat accident victims
At least 55 pipo don die for one boat accident wey happun for Gorau town, Goronyo Local Govment Area of di state.
Why Rochas Okorocha sue Inec over Imo West senatorial seat wey Hope Uzodimma dey run for
Okorocha claim say na im win di APC primary election and say Uzodinma tenure as govnor neva go expire by di time di new national assembly cycle go start.
Wetin we know as two security men wey allegedly sexually abuse autistic student for Ghana enta police net
Police don arrest two watchmen (72 and 32 years) wey allegedly sexually abuse autistic girl for Bolgatanga Girls Senior High School for Ghana.
Atiku campaign promise on fuel subsidy - Wetin oda presidential candidates tok
As Nigerians dey plan for di 2027 elections, Presidential candidates don begin campaign to sell diasef to Nigerians to win votes.
University suspend Nathan Cofnas wey accuse Jason Arday of plagiarism
Cofnas say im bin dey under investigation by Ghent University "for discriminating against Arday".
'Dem put gun for my head rob me' - returnees share experiences and wat next as 83 more Nigerians arrive from South Africa
"For night, some pipo go come rob, I no fit remember how many times dey rob me, dem go put gun for my head," Nigerian from South Africa tok.
Liberia charge former vice president of drug-trafficking, money laundering and oda offences
Jewel Howard-Taylor dey face charges of illegally facilitating, importing and selling drugs, alongside money laundering.
Breakdown on how Nigeria govment spend di N15.8 trillion-naira saved from fuel subsidy removal
Oyedele tok say dem generate N15.8 trillion from di subsidy between June 2023 and December 2025.
States wey decide Nigeria previous presidential elections as presidential campaign for 2027 poll begin
Campaigns must start at least 150 days before election day and end 24 hours bifor dat day according to di Nigeria Electoral Act of 2026.
Special Tori
Why Nigeria one-time political giant fit face extinction
Once di ogbonge giant for African politics, di PDP dey face di danger of say dem fit dey wiped out afta di January 2027 general elections for Nigeria.
World oldest president Biya return to Cameroon afta more dan two months for abroad
Di 93-year-old wey also be di world oldest head of state land di capital, Yaoundé, on Thursday evening, wit im wife Chantal Biya.
Prince Harry and Meghan dey move back to UK six years afta dem comot
Di Duke and Duchess of Sussex dey plan to move back to UK, BBC understand.
Di Adeleke dynasty: How one family become powerful force for Osun politics
Di Adeleke family political influence bin start wit di patriarch, Chief Raji Ayoola Adeleke.
Hakainde Hichilema win Zambia presidential election for im second term
Zambian President Hichilema gap im closest opponent wit more dan one million votes to remain in power for di next five years.
Why US end Temporary Protected Status for four African kontris
Citizens of dis kontri wey dey affected fit lose dia employment authorisation too as e fit affect dia work but di end of TPS no mean say di US go automatically deport di pesin. Wetin dem need to get to dey safe from deportation?
BBC News Pidgin now dey on Whatsapp
No dull yoursef, be di first to get latest tori, analysis, exclusive interviews and ogbonge coverage of Nigerian and International news from BBC News Pidgin, straight to your Whatsapp.













































