BBC News, Pidgin - Home
Top Tori
South Africa anti-immigration group give anoda deadline for illegal immigrants to leave, protest outside SADC summit for Durban
Anti-migrant group for South Africa don announce fresh 30 September deadline for illegal migrants to comot for dia kontri, as dem protest outside di SADC summit for Durban.
Five reasons why Osun State govnor Adeleke win re-election
During Adeleke first term for office, e bin show workings well-well for di state. As e care for di welfare of di state workers.
Magnitude 7.7 earthquake kpai at least 47 pipo for Indonesia
One search and rescue operation dey go on to find survivors for Flores, one island for eastern Indonesia.
Former Cambridge University academic Jason Arday don die afta accuse of magomago
Metropolitan Police say di London Ambulance Service call dem at 3:12pm today.
Wetin dey happun to Nigerian football, why Eagles, Falcons, odas dey struggle - NFF set up committee to investigate
Nigeria football fans dey call for di head of di NFF President Ibrahim Gusau afta dia national teams fail to qualify for major tournaments. But wetin be di problem?
US neva comot Nigeria from list of 'country of particular concern' – here na wetin don happun so far
Dis meeting dey come less dan two weeks afta anoda mass killing wey local residents insis say e dey religious motivated, for Kaduna State.
Chad president free opposition leader Masra
Masra bin dey serve 20 years jail term but dem pardon am wit eight oda opposition members wey dem detain during one organising protest.
Why Ghana traders dey question security deal wey Ghana and Burkina Faso newly sign - Wetin dey inside di deal
Chairman of Ghana trader association, Eric Osei Tuffuor tell BBC say most areas wey dem dey buy tomatoes for Burkina Faso na designated hotspots and authorities don advise say make dem no go dia.
Special Tori
Why US end Temporary Protected Status for four African kontris
Citizens of dis kontri wey dey affected fit lose dia employment authorisation too as e fit affect dia work but di end of TPS no mean say di US go automatically deport di pesin. Wetin dem need to get to dey safe from deportation?
Ademola Adeleke win Osun State governorship election - Inec declare
Adeleke contest di election wit 14 oda candidates including di candidate of di All Progressives Congress Bola Oyebamiji, wey be im closest rival.
Breakdown of Osun State govnorship election results by local govments afta Adeleke re-election
Na fifteen candidates contest di election including di current Govnor Ademola Adeleke wey bin fly di flag of Accord party.
Authorities confam release of US missionary pilot from Niger Republic
Kevin Rideout na evangelical Christian wey dey work for one charity organisation wey dem dey call Serving In Mission (SIM). Dem kidnap am outside im house for Niger capital, Niamey, for October 2025.
South Africa scata Nigeria 2027 Fifa Women's World Cup hope, Ghana get chance
Nigeria don fail to qualify for 2027 Women's World Cup for di first time afta dem lose 2-1 to South Africa for di playoffs.
Trump administration establish task force to end birth tourism for US, revoke ova 600 visas
Di US Department of State say dem dey use all available tools defend di integrity of US citizenship, ensure say pipo wey get non-immigrant visas use dem only for dia lawful and intended purposes, and prevent dia exploitation through birth tourism.
Vultures don dey disappear for Nigeria - but di 'Vulture King' dey fight to save dem
Some see dem as evil or hunt dem for ritual use but dis birds dey play a vital role for nature cycle.
Five things to know about Osun State govnorship election
All di govnorship elections wey dem don hold for di state since di return of democracy dey always end for tribunal or legal battle.
BBC News Pidgin now dey on Whatsapp
No dull yoursef, be di first to get latest tori, analysis, exclusive interviews and ogbonge coverage of Nigerian and International news from BBC News Pidgin, straight to your Whatsapp.














































