I wan sell my jet abeg...something wey I no dey use go anywhere.
In fact, using my buses dey better. Very cheap.
Dem no dey sell airport for this #LagosLife? Make dem for dey pay me for parking jet.
Make @LagosLifeApp update the feature to sell to who we prefer in the app.
We create visual effects (Graphic Design | Digital Printing Service | Branding Identity) activated to build a distinctive and creative levels for humans.

