Jump to content

Wt/pcm/Main Pej

From Wikimedia Incubator
< Wt | pcm
Wt > pcm > Main Pej
Image

Welkom to Naija Pidgin Wiktionary!

Di free dictionary wey enibodi fit put bodi inside and edit word with Naija Pidgin.


We get 64 entri dem for dis place wey be Pidgin Wiktionary.


Image
Naija nah one of the contris for west africa and nah them get plenty people pass for the hol africa. Em full name nah Federal Republic of Nigeria. Na kontri wey dey bitwin sentra and West Afrika. Naija...read more

Abat dis place

  • Dis place wey you dey see so, nah di main pej of di Pidgin Wiktionary and dis place nah for were pipul dey join body togeda to rite dictionary wod dem for pidgin langwej so dat enibodi wey sabi rid and rite pidgin fit odastand am veri well. And de sweet pat be say everi bodi wey be you and me fit edit am.
  • Wen you wan rite for here:
  1. Mek sho say you yuz beta pidgin so dat pipyl for naija fit odastand am.
  2. Mek sho say enitin wey you u dey rite, you get sors wey you fit use bak am up.
  3. Mek sho say enitin wey you dey rite dey legit, mek e no be lie lie sometin you dey rite.
  4. Mek sho say eni tok you wan tok, you go tok am wit beta mind. No kari enibodi for mind as all di pipul wey dey here nah your frend.