Log inSign up
LnadMann šŸ‡³šŸ‡¬
293.5K posts
Image
user avatar
LnadMann šŸ‡³šŸ‡¬
@AgbakaEye
Land consultant | Delta State. I talk about land, clarity & smart decisions. Avoiding mistakes is also profit. šŸ“ Asaba
Global
Joined January 2019
11.4K
Following
15.5K
Followers
  • Pinned
    user avatar
    LnadMann šŸ‡³šŸ‡¬
    @AgbakaEye
    Jan 7, 2024
    I don enroll for English classes oh.
    155K
  • user avatar
    LnadMann šŸ‡³šŸ‡¬
    @AgbakaEye
    Nov 13, 2024
    Up and wetin? šŸ‘Øā€šŸ‘Øā€šŸ‘§ā€šŸ‘§
    Image
    1.6M
  • user avatar
    LnadMann šŸ‡³šŸ‡¬
    @AgbakaEye
    Dec 18, 2024
    How you see diswan? 🤣
    Image
    1.1M
  • user avatar
    LnadMann šŸ‡³šŸ‡¬
    @AgbakaEye
    Jul 10, 2024
    God bless the person wey invent this life saver! šŸ™Œ
    Image
    00:00
    768K
  • user avatar
    LnadMann šŸ‡³šŸ‡¬
    @AgbakaEye
    Feb 17, 2024
    Show me a harder media for your gallery!
    Image
    129K
  • user avatar
    LnadMann šŸ‡³šŸ‡¬
    @AgbakaEye
    Nov 12, 2024
    To successfully ja comot for Naija, persin need arrange at least N20 meter. If I get N20 milla, why I go still wan ja?
    113K
  • user avatar
    LnadMann šŸ‡³šŸ‡¬
    @AgbakaEye
    Aug 30, 2024
    Replying to @instablog9ja
    Wetin we nor go see sha. Na the same instrumentalists dey play for her marine branch?
    64K
  • user avatar
    LnadMann šŸ‡³šŸ‡¬
    @AgbakaEye
    Feb 23, 2024
    How e take start vs How e take end!
    Image
    00:00
    Image
    00:00
    195K
  • user avatar
    LnadMann šŸ‡³šŸ‡¬
    @AgbakaEye
    Sep 26, 2024
    Replying to @yabaleftonline
    E easy for dragon to choose persin? Na to ride am go Aso rock oh
    35K
  • user avatar
    LnadMann šŸ‡³šŸ‡¬
    @AgbakaEye
    Nov 23, 2024
    After all the hard work? 😭
    Image
    38K
  • user avatar
    LnadMann šŸ‡³šŸ‡¬
    @AgbakaEye
    Aug 17, 2024
    You go still k!ll diswan?
    Image
    94K
  • user avatar
    LnadMann šŸ‡³šŸ‡¬
    @AgbakaEye
    Feb 1, 2025
    Na why I nor dey follow una talk about payout be this. šŸ˜‹
    Image
    33K
  • user avatar
    LnadMann šŸ‡³šŸ‡¬
    @AgbakaEye
    Dec 20, 2024
    If person wan chop only once a day, abeg which food you go advice make e chop wey e no go hungry again till the next day?🄱
    32K
  • user avatar
    LnadMann šŸ‡³šŸ‡¬
    @AgbakaEye
    Nov 23, 2024
    As a man, why you go dey go cook for your babe house?
    32K

New to X?

Sign up now to get your own personalized timeline!

Create account

By signing up, you agree to the Terms of Service and Privacy Policy, including Cookie Use.

TermsĀ·PrivacyĀ·CookiesĀ·AccessibilityĀ·Ads InfoĀ·Ā© 2026 X Corp.
Don't miss what's happening
People on X are the first to know.
Log inSign up
Advertisement
Advertisement