Log inSign up
M.K.O ♠️
145.6K posts
Image
user avatar
M.K.O ♠️
@MkoTheComedian
Comedian / Content Creator / Real Estate 🏡/ HOST #MKOPODCAST 🎙️
Joined August 2013
2,340
Following
125.5K
Followers
  • Pinned
    user avatar
    M.K.O ♠️
    @MkoTheComedian
    Apr 12
    Ibadan Andrew Tate 👽
    Image
    253K
  • user avatar
    M.K.O ♠️
    @MkoTheComedian
    Aug 20, 2025
    Mohbad was using his wife moms account to receive revenues Omoooooo
    Image
    1.6M
  • user avatar
    M.K.O ♠️
    @MkoTheComedian
    Jul 20, 2025
    Mama go block your nose load akamu for your mouth, na you go decide weda to live or kpai 💔🤣
    Image
    user avatar
    M.K.O ♠️
    @MkoTheComedian
    Jul 20, 2025
    Dem wan finish poor man pikin with akamuuu back then You go swallow akamuuu sotey e go dey comot for ur nose 😭🤣
    928K
  • user avatar
    M.K.O ♠️
    @MkoTheComedian
    Aug 1, 2025
    Fraud go deceive some people enter 40 plus Shiii shiii Yunno go achieve To kon learn handwork go kon hard Dat phase ehn You go dey fight depression back to back
    839K
  • user avatar
    M.K.O ♠️
    @MkoTheComedian
    Jul 20, 2025
    Some girls be virgin for Toto dem no be virgin for anus ooo 🌚
    1.7M
  • user avatar
    M.K.O ♠️
    @MkoTheComedian
    Jul 20, 2025
    Pikin go dey school, parent go dey bill ham My brother LAPO pass LAPO oooo 💔
    461K
  • user avatar
    M.K.O ♠️
    @MkoTheComedian
    Oct 3, 2025
    Person go buy 2014 car, nylon go dey d seat😭 Naija doings crazyyyy gan 🤣🤣🤣
    1.3M
  • user avatar
    M.K.O ♠️
    @MkoTheComedian
    Sep 18, 2025
    “Man no fit help you without asking for sex” No be one woman chase her fellow woman comot for house because she no gree suck her TOTO 🤣😂
    Image
    563K
  • user avatar
    M.K.O ♠️
    @MkoTheComedian
    Jul 19, 2025
    E get some kind babe you go settle down with, her friends go just dey pity you 😭 “Nah dis brother marry dis girl las las” 🤣 “And dis brother gentle ooo” 😭🤣
    467K
  • user avatar
    M.K.O ♠️
    @MkoTheComedian
    Oct 4, 2025
    If e reach ur turn comot the nylon 😭🤣😂
    Image
    user avatar
    M.K.O ♠️
    @MkoTheComedian
    Oct 3, 2025
    Person go buy 2014 car, nylon go dey d seat😭 Naija doings crazyyyy gan 🤣🤣🤣
    823K
  • user avatar
    M.K.O ♠️
    @MkoTheComedian
    May 19, 2025
    Nah mouth unaa get jaareee 😒
    user avatar
    stacy 🍂
    @pry_loc
    May 18, 2025
    Invite him Fvcck him Give him transport fare Block him 🤝
    464K
  • user avatar
    M.K.O ♠️
    @MkoTheComedian
    Aug 5, 2025
    Made dat mistake few years ago Omooo nah car oooo 🧏🏼‍♂️
    user avatar
    PBTIPS 👀
    @pbtips_
    Aug 4, 2025
    As a Bachelor Car or Land which one is more important???
    1M
  • user avatar
    M.K.O ♠️
    @MkoTheComedian
    Jul 20, 2025
    Bro Some people parents still dey pay house rent ooo 💔
    441K
  • user avatar
    M.K.O ♠️
    @MkoTheComedian
    Jun 18, 2025
    Drop Almajiri Lamba for comment section let’s laugh 😂🤣 Mine : “I’m not always happy on my birthday”😭😆
    982K

New to X?

Sign up now to get your own personalized timeline!

Create account

By signing up, you agree to the Terms of Service and Privacy Policy, including Cookie Use.

Terms·Privacy·Cookies·Accessibility·Ads Info·© 2026 X Corp.
Don't miss what's happening
People on X are the first to know.
Log inSign up
Advertisement
Advertisement