Log inSign up
big toby🌴
48.3K posts
Image
user avatar
big toby🌴
@Tobyson_
part-time self taught neurosurgeon
Manchester United
Joined January 2023
1,546
Following
1,546
Followers
  • Pinned
    user avatar
    big toby🌴
    @Tobyson_
    Aug 1, 2023
    them billions close around I can taste it
    46K
  • user avatar
    big toby🌴
    @Tobyson_
    Nov 18, 2023
    Me wey dey baff with ashawo
    2M
  • user avatar
    big toby🌴
    @Tobyson_
    Mar 12, 2025
    Man go do this job finish reach house Pikin go say he dey stress am because of tea😂
    user avatar
    The Kenyan Vigilante
    @KenyanSays
    Mar 11, 2025
    Working in mines is no joke!
    Image
    00:00
    1.1M
  • user avatar
    big toby🌴
    @Tobyson_
    Mar 7, 2025
    My papa dey ask me wetin be zodiac signs
    Image
    GIF
    1M
  • user avatar
    big toby🌴
    @Tobyson_
    Feb 13, 2025
    Yorooba neegas will hop on codm battle royale and speak ewedu throughout
    3M
  • user avatar
    big toby🌴
    @Tobyson_
    Feb 18, 2025
    Replying to @fergieishim
    Jesus is that head real or edited?
    204K
  • user avatar
    big toby🌴
    @Tobyson_
    Mar 7, 2025
    Replying to @Tobyson_
    Amarachi no finish my papa money abeg🙏🏽 I never finish school
    650K
  • user avatar
    big toby🌴
    @Tobyson_
    May 24, 2025
    I can see why Rose is trending now😍
    Image
    00:00
    635K
  • user avatar
    big toby🌴
    @Tobyson_
    Mar 13, 2025
    Replying to @bagboylammy
    If he sneeze cum fit commot
    42K
  • user avatar
    big toby🌴
    @Tobyson_
    Jan 31, 2024
    Replying to @Mo_Sznn
    I pass that guy for jamb but if you divide him CGPA by 2 you never still get my own
    74K
  • user avatar
    big toby🌴
    @Tobyson_
    Mar 22, 2024
    jsyk carryover isn't the end of the world
    412K
  • user avatar
    big toby🌴
    @Tobyson_
    Mar 1, 2025
    Chukwuebuka🙈
    Image
    user avatar
    IGBO History & Facts
    @IgboHistoFacts
    Mar 1, 2025
    What's your Igbo name?
    19K
  • user avatar
    big toby🌴
    @Tobyson_
    Mar 12, 2025
    Replying to @lx_crypt
    Dem dey try fr bro with the way things dey for this country and yet dem still dey deliver the least you can do is lessen the burden on their neck
    49K
  • user avatar
    big toby🌴
    @Tobyson_
    May 9, 2025
    Replying to @missixn44
    Na him get motor na you Sabi the type of key😆😆😆
    14K

New to X?

Sign up now to get your own personalized timeline!

Create account

By signing up, you agree to the Terms of Service and Privacy Policy, including Cookie Use.

Terms·Privacy·Cookies·Accessibility·Ads Info·© 2026 X Corp.
Don't miss what's happening
People on X are the first to know.
Log inSign up
Advertisement
Advertisement