wande
364.8K posts
Music | Football | Arsenal 🏆
Bad takes? Sometimes. | DM for Business 📥
Joined November 2011
- Can WhatsApp just allow us text numbers without saving them?
- Life’s crazy. Zlatan wey come from poor family don get pikin wey come from rich family.PROUD DAD 😩❤️
- Wait all of us dey live the same life lowkey 😂Nobody Boys when they're cooking:
- Wey you for just write LegenZerrry
- Replying to @DailyLoudBlueface has to be running a cult at this point. How does he mange to convince them to do senseless stuff like this!
- I remember when thieves rob one of my guys like that, dem stab am, we dey carry am go hospital he still dey talk “omo if i die e go pain me gan o” 😂
- “Free” for wetin una go don calculate join car price 😂Buy car above 50M get free iPhone 17 pro max
00:00 - Davido’s UNAVAILABLE feat. Musa Keys is Rihanna’s song of the year. ❤️
- Two broke people go date, the man go find way get money by all means, una go say the woman suffer with am. Suffered with him as how? They were both broke. We need to free that mentality.















