Log inSign up
EMA
133.6K posts
Image
user avatar
EMA
@emadeyforyou
fooling is a lifestyle
Joined April 2023
1,872
Following
18.5K
Followers
  • Pinned
    user avatar
    EMA
    @emadeyforyou
    May 25, 2025
    My babe say I fine pass Valking 🥹
    Image
    Image
    571K
  • user avatar
    EMA
    @emadeyforyou
    May 19, 2025
    Dem don tiff my Charger for gym, everybody get muscle I no fit complain 😭😂
    290K
  • user avatar
    EMA
    @emadeyforyou
    Dec 15, 2024
    See wetin person wear come church, I don almost faint 😂🙏🏽
    Image
    539K
  • user avatar
    EMA
    @emadeyforyou
    Sep 25, 2024
    You fit get babe make the babe no get you, you get me?😂
    Image
    320K
  • user avatar
    EMA
    @emadeyforyou
    Jul 25, 2025
    “You go bow for the result oh” 😂
    Image
    341K
  • user avatar
    EMA
    @emadeyforyou
    Jul 27, 2025
    Hope say my Ferrari dey inside this stone sha 😭😂
    Image
    124K
  • user avatar
    EMA
    @emadeyforyou
    Sep 29, 2024
    Na fine boy them Dey call me here, Dey mumu yourself 😂
    Image
    143K
  • user avatar
    EMA
    @emadeyforyou
    Oct 24, 2025
    Abeg my X people i need 5m impressions to get monetized, pls i know you guys can help me run it up 😩🙏🏽
    Image
    Image
    101K
  • user avatar
    EMA
    @emadeyforyou
    Oct 6, 2025
    No Cap Ruth is the most beautiful girl on Twitter NG 🥹
    Image
    151K
  • user avatar
    EMA
    @emadeyforyou
    Aug 24, 2024
    My landlord daughter don dey vomit, so I park out 😂😭😂
    Image
    131K
  • user avatar
    EMA
    @emadeyforyou
    Sep 29, 2024
    After the love of God, there's no greater love than this 😎
    Image
    59K
  • user avatar
    EMA
    @emadeyforyou
    Jul 29, 2025
    This one never ready to learn work 😂
    Image
    131K
  • user avatar
    EMA
    @emadeyforyou
    Oct 22, 2025
    Omo this blue tick fine oh 😅
    Image
    47K
  • user avatar
    EMA
    @emadeyforyou
    Jun 29, 2025
    e no too hard 😂
    Image
    00:00
    user avatar
    𝔸b𝕒𝕫𝕫
    @abazwhyllzz
    Jun 29, 2025
    Some people can have sěx without kissing , how una dey do am ?
    454K

New to X?

Sign up now to get your own personalized timeline!

Create account

By signing up, you agree to the Terms of Service and Privacy Policy, including Cookie Use.

Terms of Service|Privacy Policy|Cookie Policy|Accessibility|Ads info|© 2026 X Corp.
Don't miss what's happening
People on X are the first to know.
Log inSign up
Advertisement
Advertisement