Log inSign up
◉⁠‿⁠◉
141.6K posts
user avatar
◉⁠‿⁠◉
@f3ranmie
.@f3ranmiiee
Under the Duvet
Joined February 2022
7,279
Following
11.2K
Followers
1
Subscription
  • Pinned
    user avatar
    ◉⁠‿⁠◉
    @f3ranmie
    May 7, 2025
    do skincare smell nice make money be nice to people mind your business
    2.1M
  • user avatar
    ◉⁠‿⁠◉
    @f3ranmie
    Sep 15, 2025
    the best thing Opay can do for us now is to allow us to be able to purchase mobile data without having data😭🙏🏿
    622K
  • user avatar
    ◉⁠‿⁠◉
    @f3ranmie
    Sep 3, 2025
    If you actually dey active for twitter wella, e go really hard to lose any argument for real life and on Whatsapp 😂.
    467K
  • user avatar
    ◉⁠‿⁠◉
    @f3ranmie
    Nov 19, 2025
    bro, I swear to God, nah because we dey twitter nah why we sabi say these killings dey sup. posted about it on Whatsapp and people were like "which killings" "who are killing who" Omo
    254K
  • user avatar
    ◉⁠‿⁠◉
    @f3ranmie
    Oct 31, 2025
    omo😭😭😭😭
    Image
    00:00
    user avatar
    ◉⁠‿⁠◉
    @f3ranmie
    Oct 31, 2025
    omo, nah why I no dey like make Ibadan boys dey sabi use high grade tech be this. this one save as dem dey operate drone yesterday, e go attach firework to am, wan use am kill us😭😭 Check Quote
    1M
  • user avatar
    ◉⁠‿⁠◉
    @f3ranmie
    Sep 1, 2025
    My bro, if you and girl no get discussion say Una go knack when she come around,no try make move when she don dey your side. Nighas go say you no get game, take am like that. E better make nighas talk say you no get game than make girl come out talk say you use force knack her.
    613K
  • user avatar
    ◉⁠‿⁠◉
    @f3ranmie
    Sep 1, 2025
    Brooo, the craziest stuff happened today.😭 Walai nah the exact question wey this man use do example come out for our exam😭🙏
    user avatar
    ◉⁠‿⁠◉
    @f3ranmie
    Aug 30, 2025
    I get exam on Monday guys. Make I go prepare for am
    Image
    389K
  • user avatar
    ◉⁠‿⁠◉
    @f3ranmie
    Dec 16, 2024
    i just realized people watch movie on x2 speed, are you mad? 😂😭
    580K
  • user avatar
    ◉⁠‿⁠◉
    @f3ranmie
    Aug 17, 2025
    My bro, just guide. Nah because you never guide nah why most of the girls wey you dey meet nah Almajiri. If you don guide wey you get crazy connections, you go start to dey meet girls wey guide on their own, girls wey no need your money.
    654K
  • user avatar
    ◉⁠‿⁠◉
    @f3ranmie
    Sep 22, 2025
    do you know how dumb you have to think someone is before you tell them a snake swallowed a whole bunch of money?😭
    191K
  • user avatar
    ◉⁠‿⁠◉
    @f3ranmie
    Apr 30, 2025
    Nigeria don spoil bro. so I no fit just wear black shirt,black trouser,black face cap and timber land make people no think say I be cultist?
    303K
  • user avatar
    ◉⁠‿⁠◉
    @f3ranmie
    Sep 11, 2025
    no be 400-500k+ dem dey sell this phone?😂
    user avatar
    Snr..🧸🇵🇹
    @vinicius_snrr
    Sep 11, 2025
    iPhone 12 in 2025 is crazy
    522K
  • user avatar
    ◉⁠‿⁠◉
    @f3ranmie
    Nov 18, 2025
    bro, if you dey active for twitter, you go sabi spot fake news from afar😭😭😭😭😭
    129K
  • user avatar
    ◉⁠‿⁠◉
    @f3ranmie
    Sep 24, 2025
    "heard that girl was a Gold digger, it can't be true if she dated you" walai if nah me then tell this thing I go start to dey cry😭.
    184K

New to X?

Sign up now to get your own personalized timeline!

Create account

By signing up, you agree to the Terms of Service and Privacy Policy, including Cookie Use.

Terms·Privacy·Cookies·Accessibility·Ads Info·© 2026 X Corp.
Don't miss what's happening
People on X are the first to know.
Log inSign up
Advertisement
Advertisement