Pinned
Melvin tweets🇬🇭
54.1K posts
Joined December 2019
- Chale if you get girl way fit hold conversation hold am tight, cos the “nothing much” den “just there” plenty for market
- This is where Ghana comes in
Thank God na English we de speak for Nigeria. Make congo de banter their papas for French - Biscuits companies no go complain about economy o, dem just go kommot one or two from the sachet den move
- If eno be Ghanaians like I never know say home used appliance get quality pass brand new
- Chale time fly o, ade kai den times if ude go buy ‘mineral’ you for take empty bottle go😂😂😂
- Ashawo no be the ones way dey stand street side only thoOne of my biggest flex be sey I never chop ashawo before.
- Boys go forever be boys o, your closest paddie paa dey fly, you never go see am for this life again sef, the only thing we still go talk them be edo ah
- “Wake that boy up”, “sir please he’s sick” - Boys’ school😂😂😂
- Ghana companies go carry dema number choq dema website den throw way the SIM card immediately
- You dey sick, we take you go hospital, you dey find bed way dey close to socket, masa?
- Dembele fit retire today today o, he take everything. He finish football herh😂
- This transfer no pain anybody pass the West Ham TikTok adminKudus is Lilywhite 🤍










