1m views in 10 hours for buga video🤯
Crazy!! TG omori on some juju shit😂
3rd!Mosaku
25.4K posts
Lagos state📍
Born February 10
Joined March 2020
- All these Davido and Wizkid fans wey dey always drag each other for tl just dey knack for private🤣 i no go cast that boy sha
- Davido go always deliver see😭❤️
- Babcock University class of 2024, Alhamdulilah, Msk out.🫡❤️
- This mayorkun new track na pure cruise, Of lay lay lay🥂... I dey shout of Lagos since😩😂
- Replying to @Pelumiii___You still dey use love emoji cover am Something wey you suppose use thunder or hammer emoji
- Alhamdulilah! +1🥳🥳 Happy birthday Msk, up forever🤞🏾❤️ Birthday in camp btw😂 #OyoKopa
- Timeless has me on a chokehold bro, I’m not going anywhere i just go start car dey listen to album😭 Davido you go buy my fuel back Insha Allah
- Dem don finally release my babe for me, Alhamdulilah The evil Babcock has done is enough🙏🏾
- Saw Stamford bridge in person, unreal experience! UTC💙
- I wan feel among too😓Quote THIS With A Pic Or Vid Of 🫵🏽 Wearing Brown‼️🟤🤎🟤📱👌🏽👀















