dele@omodxleJan 18, 2025Crypto I nor Sabi sporty I nor Sabi work I nor get book I nor Sabi even fpl I still dey gba which kind life be this💔4694692.4K2.4K14K14K584K584K
dele@omodxleNov 24, 2024Na barber you use buy cyber truck hmm o ye olohun69691.3K1.3K9.6K9.6K929K929K
dele@omodxleSep 28, 2025Samsung brazy gan you fit just dey your own make your screen commot green line5025021.1K1.1K9.8K9.8K760K760K
dele@omodxleSep 28, 2025Unemployment sweet o nothing even concern me say tomorrow na Monday1401401.4K1.4K7.8K7.8K249K249K
dele@omodxleDec 21, 2024In 2024???? i’m not sure we’re ready to move as a countryGossip Mill Nigeria@GossipMillNaijaDec 20, 2024Oya let’s Settle This ! Davido vs Wizkid! who has the Better Car Convoy?00:0023231.2K1.2K5.4K5.4K143K143K
dele@omodxleOct 22, 2025Get enough female friends to cook for you nor be everything be girlfriend my broTolu🌸@tolu_waaaOct 22, 2025University 101:87874434434.9K4.9K156K156K
dele@omodxleOct 26, 2025nobody streak blank snap pass person wey nor get doings1411413643643.3K3.3K113K113K
dele@omodxleSep 28, 2025"what's your snap?"GIFzak@zackfgsSep 28, 2025Replying to @Isinkayeoyinkan and @omodxle😂 whats your snap?87873293292.6K2.6K113K113K
dele@omodxleJan 19, 2025Such a big fooldele@omodxleOct 18, 2024Get in jorr😂💪🏾2222221721722.2K2.2K228K228K