Rhåpßødy🖤
4,508 posts
- Many people say adey teach my body buh what be our own???😂💔
- Those who learn dey wan make we wei we no learn fail
- Elon Musk abeg oo I no dey wan start this day with small madness please carry my followers give me otherwise something go pass your eye top 😂💔
- Replying to @Ayanfe_02 @Sundaychris042 and 14 othersGo and check weather I've followed up or not 😔
- Active now Follow Retweet Like And gain tonight 🍷
- My paddy bi go talk einn Moomi say dem dey collect PDF dues Herrr Bois 😂💔

