This wizkid and Davido beef is deep cuz
Wait peruzzi quoted wiz
But wizkid no reply ?
Does it mean wizkid really looked for him ?
pprime24
3,009 posts
- Jada p never liked Davido One bit
- Davido have 3 album that surpassed 1billon in 5dp A good time A better time Timeless Wizkid get only 1 But him fans Dey fool for tl
- Song writer Dey fear non song writer ππππ
- Stupidity and you Dey drag heightReplying to @joydaniel_Why Davido go comment Davido under the guy reply too?
- Mhen I just love Davido If you take note Enh For this him timeless concert You go notice e Dey take those boys for him African concerts and gigs has him dancers Why for yanke e Dey use 2set Man just sharing wealth to everyone as he can Thst guy go sabi dash money
- Na all Davido snipet no Dey ever sweet oops π ππ
- Thst timeless album too pain them ππππ
- I wish you the good things you talk about Davido on the timeline Happy birthday @Olamide0fficial
- How do me shout out Na me Pprime Dem restrict me for six dayAge-restricted adult content. This content might not be appropriate for people under 18 years old. To view this media, youβll need to log in to X. Learn more
- Which one be Davido is not God E tell una say him be God ?
- I will be tweeting with this acc for now SusObserving π«΅πΏ
- Kante ππππππππππππππππ My preeek rise once





