Pinned
p..π
135.6K posts
Joined July 2022
- Puma canβt afford me but oando pull you from uk come ng U run come with speed come even open show for Davido Cheap guy
- Timeless -unavailable over 100m Kante -over 100m Feel -over 100m Mlle ππππππππππππππππππππππππππππππππππππππππππππππππππππππππππππππππππππ
- π«΄π
00:00Dami Duro is one of the greatest Nigerian songs ever. Of course itβs okay for some of you to disagree, because in your mind you already think Davido shouldnβt be up there. But we donβt care, 30 years from now that song is still getting played to get the party started. - Shut up Jare U never blow international U still Dey grow But ur Cho Cho Cho U sef show working Sell like 5 arena out make we see Just Dey type jargons in capital letter Ur own na to Dey find people when go hate u From women to men To tribe to here and there Big fooolNA WHY AYRA NO GREE HOLD YOUR HAND. MAKE YOU NO GO TALK SAY YOU PAVE WAY FOR HER, STILL HOLD AM FOR HAND CARRY AM GO PROMISE LAND. BABA YOU NO PAVE ANY WAY FOR ME. AWON FERMA. ROAD MAINTENANCE AGENCY. NO GO HUSTLE. CHOR CHOR CHOR. BABU WORKINGS. - INDUSTRY MACHINE
- Wiz attack Davido family and uncle Una laff Dey kikiki Burna Dey talk on davido marriage Una kikikiki Talk on he child custody Una laugh But small reminder when cp give am Boom victim card See as una be fool like wiz and burna boy









