1.1m people follow me? First of all i want to thank my Mum fr believing in me๐ญ and thank u to all my Mutuals fr the support, e don reach when i go add โ Dm fr prโ? ๐Ion even know how to handle this fame rn๐
Zar๐๐ซ
88.1K posts
Dm For PR || iโm not what i Tweet
Joined January 2024
- E get this my mutual wey i 1 buy car for very soon, make my money complete fess
GIF - Dont worry i got itHow can i fit this into my header?
- Omo my impressions dey gba, how una dey take do am? abi i no dy engage enough?๐
GIF - Good morning mutualsโค๏ธ, now say it back before i vex
- U donโt like me cs i speak my native language fluently? Oh baby๐ฅน Chukwu kpoo gแป แปkแปฅ, respectfully ๐
00:00bro, 2025 editors are on one crazy dose. I watched an edit and i was yelling "wtf, wtf, ah, wtf"๐ญ check quote








